COMMUNITY UPDATE!
FEDERAL ALLOCATION DON LAND FROM ABUJA
Below are the details amount of Federal Allocation to the 5 Local Government Area of Esanland for the month of JANUARY -AUGUST 20120.
Esanland is not poor but citizen must engage people in government to deliver development. Cheap talk no dey put bread and butter for table.
ELECTION DON FINISH COUNTRY PEOPLE!
The same energy wen una take dey fight during election make una dey also use the
same energy take dey ask ELECTED PEOPLE FOR GOVERNMENT ACCOUNTABILITY, how far?
UNA
PUT THEM FOR POWER MAKE DEM USE OUR MONEY FOR DEVELOPMENT, WETING
DEM DEY USE OUR MONEY DO, NA THE QUESTION BE DAT.
NOTE:
We will publish local government information soon so you can call them and ask questions. Meanwhile, study this allocation first.